Oga Amos Net Worth, Lifestyle and Source of Income

Oga Amos
Oga Amos

Ladys and gentelmen let me talk U through financial stat for Oga Amos net worth, lifestyle and source of income of the young rish giver on internet.

ABOUT OGA AMOS LIFESTYLE:– Victor Chukwujama firm as Oga Amos is a content creator, actor and giveaway plug, was born in 1999 ND his from Adamawa, Lafia. Hin mama die leave am wen e still dey small, Oga is done wit secondary education then e enter skit maker, but slowly discovered himself and switch to be givin people gifts on de street and dat stuff open way for him to blow for media.

Oga Amos giveaway
Oga Amos giveaway

The fast growing Oga Amos net worth is influenced by is philanthropy work wey e dey always show lov for street. Like more e dey give people money and gift de more him get for himsef. Oga Amos rich 2day buh 2yrs ago e was jus ordinary Camara man and video editor buh e later change career to be doin skit and fosta again into giving-niche and dats wher him life come change. Altho some people think he’s into Yahoo Yahoo, recently wen Flowerboy drag am online say e Scam am million after Amos dey run dy avoid am ND dem clash during Untouchable papa burial but Oga_Amos latter apologiise and they settle.

Oga Amos Net Worth

As richest giveaway plug in Africa Oga Amos net worth in naira is estimated to be ₦30,000,000 (thirty million). Oga Amos no too get becoz e never tey wen him begin see money. Wen U exchange Oga Amos net worth in dollars is $19,000 dollarss.

Oga Amos Source of Income

De young millionaire Oga Amos get severa streams of income and I go explain as e dey use earn:

  1. Oga Amos Facebook dey monitise, meaning that any video him post is generating cool cash for am, the least e fit mek inside one months na like ₦8 million.
  2. Oga Amos get monitised YouTube channel wit plenti subscribers and is making presumedly ₦5 million in 30 dayz.
  3. As giver wey him be, some Nigerians dey push fundz to hin bank account make e carry enter street go share give lesse privilege peoplees.
  4. Oga is also getting payed from busines adveetisement wey e go run for him platform and e go charge high base on say audience dey there.

⚠️ Before you continue reading…

NOTE: 💯 you too can be like Oga Amos if your Facebøøk page is monitized, contact Prince Marcus [GalantMedia] to monitise your facebøøk, TikTok, YouTube and IG page ✅ We also sell already Mon!tized pages wey you go just buy to start postin videos and earn in US dollas, you dont need to miss such opportunity.

Oga Amos House

De multimillioniar Oga Amos huz never enter online, maybe is building or e no just get all, but let wish e go soon buy mansion as content creators dey always shock Nigerians normaly.

Oga Amos house
Oga Amos apartment

Oga Amos Car

Oga Amos car

As usual life of content-creatorz,.. Oga Amos buy his first car in November ND is a Benz ride worth millionz of naira. more keyz to him abeg, e don try.

IN CONCLUSION; what ting u need learn in the life of Oga Amos is that number one, na giver him b. Two, e use him platform make money wey e dey normally spend for people head, example is: if e comot 2 Million throw give away today, that video go earn am like ₦7 million in return ND he achieve this through monitissing his Facebook page and YouTube channel, so you can see dat Oga Amos no loose anything. E dey successful living his dream lifé.

About the Author
  • Prince Marcus

    Hi, my name is Prince, I'm a Blogger, online business expert, a writer and entrepreneur, I have created and managed several blogs taking them to thousands of dollars in revenue. I currently write on digital promotion strategies, brand monetization and creatives’ success acquisition for GalantMedia.

    View all posts

All rights reserved. This material, and other digital content on this website, may not be reproduced, published, broadcast, rewritten or redistributed in whole or in part without consent of GALANTMEDIA.

Contact: [email protected]


Leave a Comment